Don Jazzyのインスタグラム(donjazzy) - 6月28日 20時44分


Na KFC wey I buy yesterday I Dey chop like this. As I never see better pepper chop for this #afronationportugal . Anybody wey get plug for this side hit me up Abeg. Also go and jam this new Gbedu. #Modupe by @crayonthis OUT NOW!!!


[BIHAKUEN]UVシールド(UVShield)

>> 飲む日焼け止め!「UVシールド」を購入する

164,009

3,123

2023/6/28

Don Jazzyを見た方におすすめの有名人